lifeforyankee.blogspot.com
life4yankeeINEC, Buhari, Goodluck, Jonathan, APC, PDP, May 29th, Election, Naija, Nollywood
http://lifeforyankee.blogspot.com/
INEC, Buhari, Goodluck, Jonathan, APC, PDP, May 29th, Election, Naija, Nollywood
http://lifeforyankee.blogspot.com/
TODAY'S RATING
>1,000,000
Date Range
HIGHEST TRAFFIC ON
Tuesday
LOAD TIME
0.5 seconds
16x16
32x32
64x64
128x128
PAGES IN
THIS WEBSITE
20
SSL
EXTERNAL LINKS
1
SITE IP
74.125.226.42
LOAD TIME
0.549 sec
SCORE
6.2
life4yankee | lifeforyankee.blogspot.com Reviews
https://lifeforyankee.blogspot.com
INEC, Buhari, Goodluck, Jonathan, APC, PDP, May 29th, Election, Naija, Nollywood
life4yankee: WETIN CONCERN ME AND DESSERT?
http://www.lifeforyankee.blogspot.com/2015/06/wetin-concern-me-and-dessert.html
Monday, June 8, 2015. WETIN CONCERN ME AND DESSERT? I know say some of una go call me bush man afta una finish to read dis post. Eh., may be I be bush man or may be I just no like to ova do tins. Or may be I just like to be Africa man anywhere wey I find my sef. I surprise say nobody tell me say my belle na four bedroom flat. No get me wrong oo., me I don eat dessert sometimes for dinner or party wey I attend. Shey I get to try sometin at least once? Make ee no be like say na my own come different pass.
life4yankee: ONE YEAR DON REACH ALREADY
http://www.lifeforyankee.blogspot.com/2015/05/one-year-anniversary.html
Sunday, May 17, 2015. ONE YEAR DON REACH ALREADY. Ee don reach one year when I begin write dis my blog. De tin no easy at all. Me wey sabi lazy like no man business. I no even been believe say I fit endure reach dis time. But tank God say I no give up. And all my visitors wey don read my posts and leave comments, I wan use dis opportunity to tank una well well. If no be for una, I no tink say I for get de mind to continue to dey post sometin two times a week. Pidgin English na we language, and I wan take...
life4yankee: MY CASINO EXPERIENCE
http://www.lifeforyankee.blogspot.com/2015/05/my-casino-experience.html
Sunday, May 24, 2015. Last weekend I been go one casino wey dey near my town. No be my first time to go dia. But ee don tey small since I been go. Casino na place wey I dey sure to go troway my money., lol. I neva go dia before den win money. Me and gambling no be friend at all. I GO FINISH LATA. June 8, 2015 at 5:53 AM. Abeg u gats finish this torey ohhh. Subscribe to: Post Comments (Atom). Yes oo, my people! View my complete profile. TYPICAL BEER PALOR FOR YANKEE. SPECIAL EDUCATION (special ed.). For t...
life4yankee: TONARDO NEARLY CARRY ME GO
http://www.lifeforyankee.blogspot.com/2015/05/tonardo-nearly-carry-me-go.html
Wednesday, May 20, 2015. TONARDO NEARLY CARRY ME GO. When pessin dey see as nature dey scatter some places with hurricane, tornado or tsunami, you no go tink say de tin fit reach ya side. I dey always imagine wetin ee be like to experience any of dis tins. But yet, I go dey pray make ee ever happen for where I dey. All dat one change for me last week sunday! But I come manage to remember de tins wey I hia say you need to do when tornado come ya area. I rush go enter my bathtub and den carry one small...
life4yankee: MY FIRST RODEO
http://www.lifeforyankee.blogspot.com/2015/06/my-first-rodeo.html
Wednesday, June 10, 2015. How many of una don ride horse before? For dos of una wey don ride am, how de tin dey feel for body? Me I neva fit get de mind to climb horse back. Ee dey always dey me like say de horse go fling me like stone from catapult. Now na how many of una don ride cow? Yes I mean nama! Lol I know say dat quesion get as ee be. But make dat one no too surprise you oo! Dis na because for hia for yankee, ee get one kind special sports wey people dey ride cow. Dem dey call am RODEO. As de sh...
TOTAL PAGES IN THIS WEBSITE
20
lifeforweightloss.blogspot.com
lifeforweightloss
Wednesday, November 4, 2015. VivExilis new weight loss solution. All my friends know that I like to try something new on the diet supplement market. Have tried actually a lot. ANd now got new stuff to try - new weight loss supplement VivExilis. Here is my overview. And I am actually satisfied. Going to try - no allergens, like shelfish and I am allergic to that stuff( Read on about it! Wednesday, August 19, 2015. CrossFit Is my THERAPY. Friday, August 14, 2015. Isn't she a real miracle? Look, what I found.
lifeforwomenbeing.blogspot.com
life for womenbeing
Saturday, 9 April 2011. Lame je cahaya tak singgah menconteng kat blog ni.kate love blogging so much! Hahaactually cahaya busy bila da akhir2 sem ni.ada lagi 1 minggu kuliah and final exam. oleh krna beberapa minggu je lagi cahaya bergelar student, cahaya nk jugakla berkongsi ape yg cahaya dapat dari progrm harni berkenaan dengan kerjaya,. I am a good worker and I can be well communicate with others. I am capable of work over time. I am highly competant in doing pre and post contract work. Next actvti, k...
Lifeforwrestle's blog - Life FOr Wrestle - Skyrock.com
Amis : je choisi. Préférés : Catch ou amis. 07/07/2009 at 10:13 AM. 08/07/2009 at 6:49 AM. Subscribe to my blog! Quels est ou quels sont vos Divas/Knockout Préférés? Quels est ou quels sont tes catcheurs Préférés? Don't forget that insults, racism, etc. are forbidden by Skyrock's 'General Terms of Use' and that you can be identified by your IP address (66.160.134.3) if someone makes a complaint. Please enter the sequence of characters in the field below. Posted on Tuesday, 07 July 2009 at 10:19 AM. Pleas...
life4yankee
Sunday, August 16, 2015. One of de ways wey I dey take pass time when I no get anytin to do, na to go for youtube to watch jokes from stand up comedy. Sometimes, I go spend hours just dey watch stand up comedy. I go watch white, akata, latino and even naija stand up comedian. Wednesday, August 12, 2015. DARK SKIN vs LIGHT SKIN. Among akata people for hia, dem get dis tin wey dem dey always argue about. Dat tin na de color of dem skin. Yes oo! Sunday, August 9, 2015. To begin talk say yankee no get light ...
LifeForYou-7's blog - Blog de LifeForYou-7 - Skyrock.com
More options ▼. Subscribe to my blog. Created: 02/02/2014 at 9:05 AM. Updated: 02/02/2014 at 9:05 AM. ICI c'est une collab. Et on cherche 5 personnes pour le lundi , mardi , jeudi ,vendredi et samedi. This blog has no articles. Subscribe to my blog! Post to my blog. Here you are free.
Life4YOU
Přihlásit se ». Registrovat se ». GALERIE: Německé pláže zaplavila vajíčka. Rychlé vaření pro zaneprázděné matky (i otce). Nejčastější přešlapy při úpravě obočí: Neděláš je také? ČAS - PART 2 (ZÁVÄZOK). 24 září 2013 v 2:47 GR BIZNIS. 23 září 2013 v 12:42 GR FITNES. Tlak na ramená s činkou. 1 Na lavici v sede uchopíme tyč dlaňami na šírku ramien. 2 Pomaly spúšťame činku dole ( pred telom ), pokiaľ sa nedotkneme hornej časti hrudi. 3 Činku zdvíhame hore až do napnutých lakti. 40 CIEĽOV ZA 777 ŠŤASTNÝCH DNÍ.
زندگی بخاطر تو | Life For You
زمان زمان عجيبي ست! نفس نمانده به كامم، هوا هواي غريبي ست! چه رسم عاشقي است اين انتظار مجازي! تعارفات زباني ، حسابهاي رياضي! چرا دلم نزند لك؟ سايه ها كه دو رنگند! عشقها که دروغين ، دشنه اند و تفنگند! آدمان نه آدم ، دوستان نه تب دار! مشق هاي نه مشتاق ، قلب ها همه بيمار. چرا دلم نكند تب؟ زمانه خانه ي جنگ است. نشان ، نشانه ي گندم. بيا دلم تنگ است. بيا دلم تنگ است. امشب دلم خیلی گرفته. ای آسمان زیبا امشب دلم گرفته. از های و هوی دنیا امشب دلم گرفته. یک سینه غرق مستی دارد هوای باران. خون دل شکسته بر دیدگان تشنه.
lifeforyou.com | Free Car Insurance Quote | Online Education | Free Credit Score | Online Checking Account
Find what you are looking for with the Search Box!