nigerianlyrics.blogspot.com
Nigerian music lyrics: P-SQUARE
http://nigerianlyrics.blogspot.com/2009/09/p-square.html
Saturday, September 26, 2009. See me see wahala eh. As we dey enter (enter). Na so some people just dey mental (mental). Cos them dey feel this instrumental (mental). Everybody to the center. Omo wahala dey (hala dey). Them say P-Square, we don dey yarn again (yarn again). We come dey rhyme again (rhyme again). From Naija, we dey play away. Omo, wahala dey. I dey see danger. You go see danger. Omo, see danger. We dey see danger. Omo wahala dey (oh). If them dey talk our agenda (agenda). Omo, wahala dey.
nigerianlyrics.blogspot.com
Nigerian music lyrics: BRACKET
http://nigerianlyrics.blogspot.com/2009/09/bracket.html
Saturday, September 19, 2009. Love love, ai mh mh mh; well well, yori yori. Ai, chineke meh; am with you ma, love love. Mh mh, well well; ape planet, yori yori. Bracket le; am with you ma love love. Ma love love, with you everything is well well. Your love dey make my heart do yori yori. Nobody can love you the way I do. Am with you ma love love. Same thing, same thing way dey make me feel like say you go be my wife. Na the same thing wey been dey make others dey say I dey waste my time. Nobody can stop ...
nigerianlyrics.blogspot.com
Nigerian music lyrics: DAREY
http://nigerianlyrics.blogspot.com/2009/09/darey.html
Monday, September 21, 2009. You're not the girl I used to know. You're shadow of yourself. I think I left you long ago. Like a book that has left the shelf. I hear the footsteps down the hall. And I know that someday you will be leaving me for good. I have been waiting here for two straight hours watching you asleep. Wishing I could talk to you. There is no denying we both have emotions running deep. Oh, if I could talk to you. Cuz when I try to take your hand, you are not there. You seem a part of me.
nigerianlyrics.blogspot.com
Nigerian music lyrics: 2FACE LYRICS
http://nigerianlyrics.blogspot.com/2009/09/2face-lyrics.html
Saturday, September 19, 2009. Enter the place, come stop to the place o or make you no look your face o. Enter the place, come open your mind, hook up with the kele with the biggest behind. Enter the place, come wind together, however, whenever. Enter the place, you don't know what you might find. I see it, I feel it. A natural mystic that's in the air. You can feel it too, only if you enter the place with me. When you see me, and you think you know me. But you don't know about my story (enter the place).
nigerianlyrics.blogspot.com
Nigerian music lyrics: ASA
http://nigerianlyrics.blogspot.com/2009/09/asa.html
Saturday, September 19, 2009. FIRE ON THE MOUNTAIN. There is fire on the mountain. And nobody seems to be on the run. Oh there is fire on the mountain top and nobody is running. I wake up in the morning. Tell you what I see on my TV screen. I see the blood of an innocent child and everybody's watching. Now am looking out my window. And what do I see. I see an army of a soldier man matching across the street. Hey Mr soldier man. Tomorrow is the day you go to war. And you don't even know him. Why o why o.
nigerianlyrics.blogspot.com
Nigerian music lyrics: September 2009
http://nigerianlyrics.blogspot.com/2009_09_01_archive.html
Saturday, September 26, 2009. See me see wahala eh. As we dey enter (enter). Na so some people just dey mental (mental). Cos them dey feel this instrumental (mental). Everybody to the center. Omo wahala dey (hala dey). Them say P-Square, we don dey yarn again (yarn again). We come dey rhyme again (rhyme again). From Naija, we dey play away. Omo, wahala dey. I dey see danger. You go see danger. Omo, see danger. We dey see danger. Omo wahala dey (oh). If them dey talk our agenda (agenda). Omo, wahala dey.
nigerianlyrics.blogspot.com
Nigerian music lyrics: BIGIANO
http://nigerianlyrics.blogspot.com/2009/09/bigiano.html
Saturday, September 19, 2009. First of August na the date o. Na so me and ma friends. Sit down we relate o. Say make we gather people come jubilate o. Cos na my success i dey try celebrate o. You cant afford to come late. Cos my gate go dey close like eight o. And if you come so quick. Girls dem yapa you can start to relate o. And if you wan to chocolate o. Holy and drink already don circulate o. But if you feel intoxicate o. Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile. Make una no shayo.
nigerianlyrics.blogspot.com
Nigerian music lyrics: 9ICE
http://nigerianlyrics.blogspot.com/2009/09/9ice.html
Saturday, September 19, 2009. Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I deh now. Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now. Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan. I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan. Gongo aso, you know am on fire no be beans talk. Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abolaso. This time no dulling. Everywhere weh i deh na party. Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo. We no go stop, till the break of da dawn bebe nlo. Forget say you owe money. Party jolly, jolly party,. I be the...
nigerianlyrics.blogspot.com
Nigerian music lyrics: D'BANJ
http://nigerianlyrics.blogspot.com/2009/09/dbanj.html
Monday, September 21, 2009. Don't get it twisted, love is a beautiful thing. It's Don Jazzy again. When Koko master fall in love. You know say water don pass gari. I'm in love, are you in love? Omo, you don make me fall in love. Fall in love o (2x). We suppose marry because you don make me fall in love. Fall in love o (2x). I wanna tell you my mind, wanna tell you my mind o. I no understand o. Cause I dey see well well when they say love is blind o. You see as you dey so. I cannot deny o. She go say ori ...