zynnniemartins.wordpress.com
HAPPY NEW YEAR | zynnnie
https://zynnniemartins.wordpress.com/2013/02/23/happy-new-year
Anything that comes to mind. February 23, 2013. February 23, 2013. We are almost at the end of the second month and am just waking up to my own brand new year. Yiiippppppeeeee is a new year for me, because a lot has happened in two months, the changes I’ve had in the last two months can last me for a whole life time. You may not be a queen or princess, but I know that hard work pays. Work hard in your respective fields and you will be noticed. Mr Oscar is a double amputee but he is a known celebr...Don&#...
lifeforyankee.blogspot.com
life4yankee: MARTIN LUTHER KING BOULEVARD
http://lifeforyankee.blogspot.com/2015/06/martin-luther-king-drive.html
Sunday, June 14, 2015. MARTIN LUTHER KING BOULEVARD. As me and one of my friends been dey stroll for him moto one day, we reach one junction like dat. Den I come tell am to turn left so dat we fit see wetin dey dat street. My friend say lai lai him no go enter dat street for dis night. Ah ah, wetin do de street? Akata people dey stay far from MLK street. De popular idea of MLK na say ee no dey safe, or na place wey hard drugs dey plenty, and na place wey korofo dey always patrol 2-4-7! Maybe if govment g...
SOCIAL ENGAGEMENT